See reactions to the video below
@Lush asked: “How can a human being do BBL on Aunty Ramota?”
@Baby.Khloe23 reacted: “wetin dey do everybody for this country dey different”
@rosey smart opined: “the hospital just wan use am learn work, i sure sey dem no collect money wahala ”
@ojepa grace wrote: “which leg Aunty Ramota go use carry BBl nyash”
@CHIDERA stated: “It might be prank haha”