daddyfreeze reacted: “The child’s mother is doing well and living in Banana Island. I believe she is more than capable of buying a car. So please let’s let this rest..”
official_ose said: “See her forehead like Terry G bell”
iamakubillions stated: “The question is can Sophia accept the car? Because her taste is high”
ogbolor wrote: “If dem nack u court case now u go do video dey apologise. Una no dey hear word”
chef_ivyjones said: “Which one Dey pain you inside this matter??? The nanny or the 63M?”
real_ifeoluwa said: “If dem con arrest u now dem go talk say rich man dey oppress u.. cho cho cho too much”