Omom mummy stated: “E pain that guy lowkey”
Choco Richie said: “This Egbon carry him behave of adogbo reach stage. Portable nah baba egbon adogbo why he can’t compos himself”
Stretch noted: “Before he changes his mind and not spray all”
JOBLESS YOUTH said: “Why una Dey even spray portable money? How many hit songs em get? Wetin em Dey sing sef?”
Iamexcel wondered: “No be stealing be this again?”
Olumide Kolawole said: “Loooooool…what if no be everything the guy wan spray…e come dey use laugh cover am”
Pastor Keu said: “Omo that thing pain Dat Guy buh he use scope”
Rarely CEEN said: “You don’t do that with me, you go allow me spray my money the way I want oh! Because me I no fit control how you perform, spraying na my own performance all me shine as well”