In his words: “Truth be told .. if no be MONEY wey person dey make from social media. God know say I for don comot tey tey Guys pls protect your happiness.. This social media is toxic and demonic. As for me. I am here to hustle , catch cruise and talk kuntus and melelemele cos it cures depression and sadness. I just want to bring joy and laughter to my people through my craft.
“Do not use your fame to create enemies for yourself. Where we dey go still far. We fit wake up one morning everything don go Watin I sabi self .. Make I go work and mind my business”
SEE POST: