Dammy Krane had written to Portable:
“Na every day we dey learn. I no go gree make dem oppress you. Hold strong, eje. I dey with you”.
Portable reacted:
“Na Ogun go kill you. No, be you cause am. Aparo, your life don spoil you better go beg people wey una get problem na because you them dey do shit with me. Please stay away from me. Because I don’t know how many people you don go do wrong. I regret I work with you”.
“Aparo you no get level, I regret I work with you. Ogun aiye dey follow this one,” Portable captioned the post.
See photo below: