MosesPerry14 said: “Na why dem dey call am goat”
BP asked: “Why he dy shout…nor be him invite am?”
Ogbeni Olabode said: “The part wey i wan hear gan gan na that last part . Oohhhh God”
omoIlorin claimed: “The only thing have been waiting for since morning”
PILOT said: “Davido lasan that guy na character”
Reverse Truth said: “Omo! Be like say I go rest with my hating ooo”
Only Son wrote: “Walaii I just dey shine teeth throughout, Badoo I love u scatter”
Big_Ray said: “Baddo dey for everybody”
Starboymedex said: “Who dey shout like that the werey don shayo”