“You wey de fight pastor for hotel” – Angela Okorie and Doris Ogala fight dirty
Nollywood actress Angela Okorie and her colleague Doris Ogala are currently involved in a heated exchange on social media, with the situation becoming quite delicate.
It all began when Angela Okorie threw shade at Doris Ogala, accusing her of having her explicit photos leaked online. Here’s what she wrote:
”Imagine posting a whole kpekus on social media and you still no blow Kaiiii dat one na bad market & Aunty Ode post another kpes this time you go blow Ewu Noi um ahia”
Doris Ogala retaliated with a slew of allegations against Angela Okorie, including the practice of black magic, sleeping with men for money, owing people money, and physically abusing her workers.
”So you Dey do le le.. ahhh.. God catch. Na u Dey go behind go gossip you colleagues to bloggers. because cutie expose you. Ahhh people don’t know why you are fighting zubby. I will expose it.
U no blow for film. You still no blow for music. since you st le your boys song. Chop the money alone. Wetin u Dey sing.
I Dey come. I will tell them why u Dey beef zubby. Old mama.
Even with my miscarriage. The kpekus still fine. open your own nau. Stretch marks everywhere. I catch you this time. CuM exposed you. Use fake account Dey gossip
make bloggers drag me. Shame. Flat breast like you. Only one pikin. Breast don flat. Ahhhh
Na everyday this girl go Dey beg come my house…I didn’t know this girl Dey do juju. If u enter her toilet ehhhh ahhh
Abeg make una no Dey believe anything wey that girl Dey post. she dey owe ooo. Go to her toilet. U go vomit. I dey come. I get proof where she Dey do juju. Nne. I’m proud of my body Natural. So beautiful even with miscarriage. Nne show ur body na. Stretch marks everywhere. Breast flat ahhhh. U buy this one. God catch you
How u go carry cain Dey flog grown up boy. Because he’s staying in your house. Kai I pity those boys. But I will help them now. If they reach out to me. I will help them arrest ur ass. Kai. U live a dirty life.
This boy talk say u wan kpai him. Ahhh
he said I’m aware of the plan. Abeg I no Dey ooo. Infact I was shocked when he said. Me and that girl no Dey see ooo. na ones in 6
months or 1 years. Abeg ooo
Mumu who sabi u blow u no gree blow. Na so u go Dey buy likes and views on top followers wey u buy join. I do premier. Pay u. Put u for bill board. no singing soul turned up. Fake life every where .
De rent car up and down. Bicycle you no get. I Dey come… u buy this one. Next time u go learn to mind your business.
The one wey we Dey fight behind no do you. U carry am come social media. Oya make u cucuma finish am here
Na so this girl think say my friend Dey do runs. She called my friend to introduce her to one guy.
My friend warned her seriously. Told her they are not friends enough for her to tell her such. Yet this girl no get sense. Everyday she go de dm my friend. Dey beg for friendship
I Dey come. your cup done full. see who wan shame me. U wey Dey fight pastor for hotel. Dey blackmail pastor join. Sorry pastor chidi. U name go enter.
Make I give this L*n*tic small. ad**ct wey Dey smoke weed from morning till night. You live in a glass house and u want to throw stone. I’m ready to catch the stone
Uche elendu you make mistake . You for no add me join for that police case. Na me help that us less girl.
If u see as she Dey hide inside her room. fear catch. She call me and was shaking. Lied to them that she wasn’t l around. If no be me that day.
I started reaching out to my oga them. U don almost piss for body. Person wey go drink finish Dey piss for body. TUFIA
I’m not going out with Chita’s husband. That was just a post because he had issues with the wife
As a matter of fact that day was my first day of meeting him face to face but we are friends we talk on the phone.
We have mutual friends from Malaysia. Chita knows I’m not going out with her husband. I’ve spoken to Chita.
They have issues which we are trying to resolve it for them. This yeye friend of mine. Because Inblocked her for not being a good friend during me and Benedict issue.
Used her friend abroad to write to a blogger to drag me that I’m dating Chita’s husband. Very wicked girl. Meanwhile she knows the truth.”